歌手: P-Square
时长: 03:36
Police - P-Square[00:00:00]
Lyrics by:P. Square[00:00:00]
Composed by:P. Square[00:00:00]
Na which kind yawa bi dis yi e[00:00:00]
Na which kind yawa bi dis yi e[00:00:06]
Oh no[00:00:12]
I was driving wasn't speeding so fast so fast[00:00:13]
I just dey go jeje I no high I no high[00:00:15]
See this honey[00:00:18]
She was looking so fly[00:00:19]
As I dey try to step up to her[00:00:20]
Then she said hi said hi[00:00:22]
Come on baby make you step into my car into my car[00:00:24]
Me I go take you to a place[00:00:26]
Wey you go like I no lie[00:00:27]
Make you sit back relax and feel fine[00:00:29]
'Cos seriously I get plans[00:00:31]
Then all of a sudden see then them a coming[00:00:33]
They tell me make I stop but I don't know why[00:00:35]
Who be that the police[00:00:38]
They took my papers from me[00:00:40]
And I say Sir[00:00:41]
Why you do me so[00:00:42]
Oga police e[00:00:44]
Wetin be dis e[00:00:45]
You just dey stress me dey vex me[00:00:46]
Na which kind yawa be dis e[00:00:48]
Why you doing dis e[00:00:50]
Oh no[00:00:52]
See wetin I dey miss[00:00:53]
Oga police e[00:00:54]
Wetin be this e[00:00:56]
You just dey stress me dey vex me[00:00:57]
Na which kind yawa be dis e[00:00:59]
Why you doing dis e[00:01:01]
Oh no[00:01:03]
Oh no[00:01:04]
Oga police yi e[00:01:05]
Na which kind yawa be dis yi e[00:01:10]
Oh no[00:01:14]
Oh no[00:01:15]
Na so we dey for beer parlor just dey jolly[00:01:17]
With a friend from America[00:01:19]
Wey get money[00:01:20]
Wey get money[00:01:21]
And for my front[00:01:22]
Ishiewu and turkey[00:01:23]
Different kind of shayo[00:01:24]
We dey make eye doti[00:01:25]
Plenty bobos just dey make the noise[00:01:27]
Hey[00:01:30]
Enough chickitos just dey make their choice one more plate[00:01:30]
As I dey hail my guy[00:01:33]
Begin dey wash my hand e[00:01:34]
I just dey start e[00:01:36]
Then all of a sudden see then them a coming[00:01:37]
Everybody start to run[00:01:39]
But I don't know why[00:01:41]
Who be dat the police[00:01:42]
They put their handcuffs on me[00:01:44]
Then I say Sir na wetin I do[00:01:45]
Oga police e[00:01:48]
Wetin be this e[00:01:49]
You just dey stress me dey vex me[00:01:50]
Na which kind yawa be dis e[00:01:52]
Why you doing dis e[00:01:54]
Oh no[00:01:56]
See wetin I dey miss[00:01:57]
Oga police e[00:01:58]
Wetin be this e[00:02:00]
You just dey stress me dey vex me[00:02:01]
Na which kind yawa be dis e[00:02:03]
Why you doing dis e[00:02:05]
Oh no[00:02:07]
Oh no[00:02:08]
Oga police yi e[00:02:09]
Oga police e[00:02:10]
Oga police e[00:02:12]
Na which kind yawa be dis yi e[00:02:14]
Oh no[00:02:17]
Tell me[00:02:19]
Na wetin you go do for this life[00:02:21]
Wey police no go come harass you[00:02:23]
I know know[00:02:25]
He bu nibu visiu pas da nego contago rassi[00:02:26]
Tell me[00:02:30]
Na wetin you go do for this life[00:02:32]
Wey police no go come harass you[00:02:33]
Oga police e[00:02:36]
Wetin be this e[00:02:38]
Na which kind yawa be this e[00:02:40]
No no[00:02:44]
Na which kind yawa be this e[00:02:46]
No no no no no no no no[00:02:49]
Oga police e[00:02:52]
Oga police e[00:02:53]
You just dey stress me dey vex me[00:02:55]
Na which kind yawa be dis e[00:02:56]
Why you doing dis e[00:02:59]
Oh no[00:03:00]
Oh no[00:03:01]
See wetin I dey miss[00:03:02]
Oga police e[00:03:02]
Wetin be this e[00:03:04]
You just dey stress me dey vex me[00:03:05]
Na which kind yawa be dis e[00:03:07]
Why you doing dis e[00:03:09]
Oh no[00:03:11]
Oh no[00:03:12]
Oga police e[00:03:13]
Wetin be this e[00:03:14]
You just dey stress me dey vex me[00:03:16]
Na which kind yawa be dis e[00:03:18]
Why you doing dis e[00:03:20]
Oh no[00:03:21]
See wetin I dey miss[00:03:22]
Oga police e[00:03:24]
Wetin be this e[00:03:25]
You just dey stress me dey vex me[00:03:26]
Na which kind yawa be dis e[00:03:28]
Why you doing dis e[00:03:30]
Oh no[00:03:32]
Oh no[00:03:33]