所属专辑:Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1
歌手: WizKid
时长: 02:40
Final (Baba Nla) - WizKid[00:00:00]
Composed by:Ayo Balogun[00:00:00]
Legendury Beats[00:00:01]
Le le legendury beats[00:00:02]
Legendury beats[00:00:05]
Le le legendury beats[00:00:07]
I get girl for my yard wey get big big[00:00:09]
Baka wey dey make me feel amazing gal[00:00:12]
I get one wey dey give me things[00:00:14]
I need ah hahn hahn[00:00:16]
I get one wey dey make me[00:00:19]
Feel nice she slow dance[00:00:20]
I no fit leave am girl[00:00:21]
I get one wey one give me[00:00:23]
Kids and leave ah hahn hahn[00:00:25]
But my gbedu is final[00:00:27]
Wizzy baby Baba Nla[00:00:30]
My girl wear designer[00:00:32]
Everything wey I give am final ey yeh[00:00:34]
I no like wahala[00:00:37]
But Wizzy baby Baba Nla[00:00:39]
Say my gbedu is final[00:00:41]
When me drop everybody no dey tire ey yeh[00:00:43]
All of the girls go do anything for my love[00:00:45]
All of the boys go do anything for the money[00:00:47]
Dem dey dance to my music dem dey show me love[00:00:49]
Girls wanna touch wanna love they want the loving[00:00:52]
You know say I got one life make I live am[00:00:54]
See I don try hustle hustle for street I no lie[00:00:56]
Now see me I don dey chop life[00:01:00]
But my gbedu is final[00:01:04]
The girls dem like wear designer[00:01:06]
Wizzy baby kill the beat I no dey tire[00:01:08]
When the gbedu drop for club it's final oh oh[00:01:10]
My girl dey make me lose my mind eh[00:01:13]
I give her what she need[00:01:15]
My girl dey make me lose my mind eh[00:01:17]
Another girl I no dey see[00:01:20]
But my gbedu is final[00:01:22]
Wizzy baby Baba Nla[00:01:24]
My girl wear designer[00:01:27]
Everything wey I give am final ey yeh[00:01:28]
I no like wahala[00:01:32]
But Wizzy baby Baba Nla[00:01:33]
Say my gbedu is final[00:01:36]
When it drop everybody no dey tire ey yeh[00:01:38]
Who's got the key to my Beamer[00:01:40]
I say who am I The girl dem sugar[00:01:42]
Call me the girl dem sugar[00:01:45]
No one badder number one no one madder[00:01:46]
I say who's got the key to my limo[00:01:49]
I say who am I The girl dem dada call me[00:01:51]
The girl dem dada[00:01:54]
I run everything don dada eyy[00:01:55]
But my gbedu is final[00:01:59]
Wizzy baby Baba Nla[00:02:01]
My girl wear designer[00:02:03]
Everything wey I give am final ey yeh[00:02:05]
I no like wahala[00:02:08]
But Wizzy baby Baba Nla[00:02:10]
Say my gbedu is final[00:02:12]
When it drop everybody no dey tire ey yeh[00:02:14]