• 转发
  • 反馈

《Do As I Do》歌词


歌曲: Do As I Do

所属专辑:Invasion

歌手: P-Square&May D&Tiwa Savag

时长: 04:06

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Do As I Do

Psquare (ahn)[00:00:08]

And Tiwa Savage with Mr May D (ahn)[00:00:12]

We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)[00:00:15]

Hey pretty girl with your sexy body[00:00:18]

Me like the way you move you dey make me soji[00:00:20]

Mr DJ you too sabi[00:00:22]

So pon the selense for this party[00:00:24]

Baby girl make you come to Daddy[00:00:26]

Make you sip some Hennessey and Bacardi[00:00:28]

Daddy go rock you steady[00:00:30]

Cos you got me going on[00:00:32]

Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey[00:00:34]

Na the thing wey you do make me wan pop rosey[00:00:36]

As a party starter (party starter)[00:00:42]

I come here to scatter (come here to scatter)[00:00:44]

If you no fit enter (no fit enter)[00:00:46]

Make you go get fundamental[00:00:48]

And do as I do do as I do do as I do eh[00:00:49]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:00:53]

As I dey do you dey do[00:00:57]

As I dey move you dey move[00:00:59]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:01:01]

I can go all night boy[00:01:06]

If you ready[00:01:08]

Baby follow my lead I like it nice and steady[00:01:09]

You wan spend money[00:01:13]

You like how I move my body[00:01:15]

I like how it makes you crazy[00:01:17]

Can we take it slowly[00:01:19]

As I roll and I roll and I whining my hips just watch me[00:01:22]

And by the end of the night I go dey by your side make you touch me[00:01:25]

As a party starter (party starter)[00:01:29]

I come here to scatter (come here to scatter)[00:01:32]

If you no fit enter (no fit enter)[00:01:34]

Make you go get fundamental[00:01:36]

And do as I do do as I do do as I do eh[00:01:37]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:01:41]

As I dey do you dey do[00:01:45]

As I dey move you dey move[00:01:47]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:01:49]

Oya party starter[00:01:54]

We step ina the place e no matter (who you be)[00:01:55]

Na who be your father[00:01:58]

Rude boy Mr P Don dada[00:01:59]

So follow me follow me baby data[00:02:01]

Daddy wan take you up with no ladder[00:02:03]

Wey my cheddar[00:02:05]

E no matter[00:02:06]

You be the phone be the charger[00:02:07]

Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey[00:02:10]

Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey[00:02:13]

As a party starter (party starter)[00:02:18]

I come here to scatter (come here to scatter)[00:02:20]

If you no fit enter (no fit enter)[00:02:22]

Make you go get fundamental[00:02:24]

And do as I do do as I do do as I do eh[00:02:25]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:02:29]

As I dey do you dey do[00:02:33]

As I dey move you dey move[00:02:35]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:02:37]

Oya make you pon the selense[00:02:41]

Pon the selense[00:02:43]

Pon the selense[00:02:44]

Oya make you pon the selense[00:02:45]

Pon the selense[00:02:47]

Pon the selense[00:02:48]

Oya make you pon the selense[00:02:49]

Pon the selense[00:02:50]

Pon the selense[00:02:51]

Oya make you pon the selense[00:02:53]

Pon the selense[00:02:55]

Pon the selense[00:02:55]

As a party starter (party starter)[00:02:58]

I come here to scatter (come here to scatter)[00:03:00]

If you no fit enter (no fit enter)[00:03:02]

Make you go get fundamental[00:03:04]

And do as I do do as I do do as I do eh[00:03:05]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:03:09]

As I dey do you dey do[00:03:13]

As I dey move you dey move[00:03:15]

Do as I do do as I do do as I do eh[00:03:17]