• 转发
  • 反馈

《Suffri》歌词


歌曲: Suffri

所属专辑:Nneka... To and Fro

歌手: Nneka

时长: 05:53

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Suffri

Suffri-Nneka[00:00:00]

Una dey talk of ur elections [00:00:18]

Nigerians Nigerians [00:00:22]

We dey talk of the redemption [00:00:25]

Naija naija[00:00:28]

We dey talk of resolutions oya[00:00:31]

Tell me where the solution[00:00:36]

Because nothing dey change[00:00:40]

We just dey yan [00:00:42]

We just dey spray [00:00:45]

We just dey rake [00:00:48]

All these lies so[00:00:52]

Suffri suffri with my soul [00:00:57]

Jeh jeh jeh jeh[00:01:01]

Suffri suffri with my soul [00:01:02]

Oga you dey hear me oh say[00:01:07]

Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh[00:01:09]

Don't you tamper with my soul eh eh[00:01:15]

Na only d rich man still dey gain oh[00:01:27]

All d moni where I dey go oh[00:01:33]

Still u see na only poor man dey suffer[00:01:39]

Brother your wish is my order oh[00:01:45]

But nothing dey change we just dey yan[00:01:49]

We just dey spray [00:01:53]

We just dey rake all these lies[00:02:00]

Suffri suffri with my soul [00:02:05]

Jeh jeh jeh jeh[00:02:09]

Suffri suffri with my soul [00:02:11]

Oga you dey hear me oh say[00:02:15]

Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh[00:02:17]

Don't you tamper with my soul eh eh[00:02:23]

Suffri suffri with my soul oh[00:02:30]

Suffri suffri with my soul oh [00:02:36]

Jeh jeh jeh[00:02:40]

Suffri suffri with my soul [00:02:42]

Jeh jeh jeh jeh[00:02:47]

Suffri suffri with my soul [00:02:48]

Oga you dey hear me oh say[00:02:53]

Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh[00:02:54]

Don't you tamper with my soul eh eh[00:03:01]

Oga fulfill my wishes to[00:03:20]

Travel to distant places[00:03:21]

But allow my soul not to perish[00:03:26]

For me to be dressed in laces[00:03:28]

As life goes on I remember all the things[00:03:31]

I have achieved[00:03:36]

Sunset thunder and the storms[00:03:38]

Show that we have truly [00:03:41]

Really been deceived[00:03:42]

Na truth wen dem dey talk say[00:03:44]

Na wetin you sow [00:03:47]

Na I you go reap [00:03:48]

Still na soso lie [00:03:50]

Na I we dey spread spray [00:03:52]

Dey open eye to see deceit [00:03:54]

To see us rise we must rejuvenate[00:03:58]

Na bottem we dey teh teh[00:04:08]

Na bottom we dey teh teh[00:04:11]

Na bottom we dey teh teh[00:04:14]

For too long down for too long[00:04:18]

Down for too long[00:04:25]

Down for too long[00:04:27]

Suffri suffri with my soul [00:04:34]

Jeh jeh jeh jeh[00:04:39]

Suffri suffri with my soul [00:04:40]

Oga you dey hear me oh say[00:04:45]

Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh[00:04:47]

Don't you tamper with my soul eh eh[00:04:53]

Jeh o jeh jeh jeh o[00:05:00]

Tamper with my soul eh eh[00:05:11]