[00:00:00] Dem Mama - Timaya [00:00:01] I say they done come [00:00:02] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo [00:00:05] Nothing we do them [00:00:07] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo [00:00:10] Nigeria na my country oh [00:00:12] Bayelsa na my state oh [00:00:15] This na reality [00:00:16] Well e bin happen for Bayelsa oh [00:00:19] Nineteen ninety nine oh [00:00:21] I swear I no go forget am oh [00:00:24] When them kill the people oh [00:00:26] And they make the children them orphans oh [00:00:28] Any time wey I think am oh [00:00:31] Water dey pour from my eyes oh [00:00:33] Somebody say make I leave am oh [00:00:35] But I say me I must talk am oh [00:00:38] I say them don kill them mama eh eh eh [00:00:40] Them don kill them papa eh [00:00:42] I say them don kill them mama [00:00:44] Them papa them mama them papa them mama eh [00:00:47] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:00:50] Them mama eh ah [00:00:52] Wetin we go do iyo [00:00:54] Do iyo [00:00:55] Say do iyo [00:00:56] Na so them march dey go iyo [00:00:58] Ten thousand soldiers for road iyo [00:01:01] Ask them where them dey go [00:01:03] Them say them dey go Bayelsa oh [00:01:05] Which place for Bayelsa [00:01:08] One village they call Odi oh [00:01:10] Na I'm them enter our village [00:01:11] And rape our young girls [00:01:13] And make us homeless oh chai [00:01:15] Them kill our mama iyo [00:01:17] Them kill our ppaa iyo [00:01:19] Them kill our brothers [00:01:21] Them kill our sisters [00:01:22] And make us homeless oh [00:01:24] Wetin we go do iyo [00:01:26] Do iyo [00:01:27] Say do iyo [00:01:28] Everybody dey cry oh [00:01:31] I say government them bad oh [00:01:33] I say them don kill them mama eh eh eh [00:01:36] Them don kill them papa eh [00:01:38] I say them don kill them mama [00:01:39] Them papa them mama them papa them mama eh [00:01:42] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:01:46] Them mama eh ah [00:01:47] Wetin we go do iyo [00:01:49] Do iyo [00:01:50] Say do iyo [00:01:52] I don die oh [00:01:53] Ehh [00:01:54] Poverty no good at all oh chai [00:01:57] Everyday for Nigeria [00:01:58] Na so the people them dey die oh [00:02:00] Eeeehhh our government oh [00:02:02] Oohhh [00:02:03] Na why una make us dey cry oh [00:02:05] Oooh everyday for Nigeria [00:02:08] Na so the people dem dey die oh [00:02:10] Them commot for house for morning oh [00:02:12] Money no dey for your hand oh [00:02:15] Police go stop you for road [00:02:16] Them go collect the one wey you get oh [00:02:19] Them lay allegation for your head oh [00:02:22] For wetin you no do iyo [00:02:24] Before you go know [00:02:25] My brother you don dey inside cell oh [00:02:28] I say them don kill them mama eh eh eh [00:02:31] Them don kill them papa eh [00:02:33] I say them don kill them mama [00:02:35] Them papa them mama them papa them mama eh [00:02:38] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:02:41] Them mama eh ah [00:02:43] Wetin we go do iyo [00:02:45] Do iyo [00:02:46] Say do iyo [00:02:47] I say they done kill them mama eh [00:02:50] Done kill them papa eh [00:02:52] I say them don kill them mama [00:02:53] Them papa them mama them papa them mama eh [00:02:56] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:02:59] Them mama eh ah [00:03:01] Wetin we go do iyo [00:03:03] Do iyo [00:03:05] I say them don kill them mama eh eh eh [00:03:08] Them don kill them papa eh [00:03:10] I say them don kill them mama [00:03:12] Them papa them mama them papa them mama eh [00:03:15] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:03:18] Them mama eh ah [00:03:19] Wetin we go do iyo [00:03:21] Do iyo [00:03:23] Say do iyo [00:03:24] I say them don kill them mama eh eh eh [00:03:27] Them don kill them papa eh [00:03:29] I say them don kill them mama [00:03:30] Them papa them mama them papa them mama eh [00:03:33] I say they done kill them mama eh them papa eh ah [00:03:37] Them mama eh ah [00:03:38] Wetin we go do iyo [00:03:40] Do iyo [00:03:42] Everybody everybody [00:03:44] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo [00:03:48] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo [00:03:53] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo 404

404,您请求的文件不存在!