[00:00:00] Up to Something - Iyanya/Don Jazzy/Dr. Sid [00:00:01] Composer:Adrenaline Vibes [00:00:03] T's Iyanya [00:00:08] Did you wanna run again [00:00:10] Up to something no be small thing [00:00:12] Check my melody stop the dulling [00:00:15] Talk to my baby wait I'm coming [00:00:17] Me and Iyanya we're up to something [00:00:20] Artistes don boku richy richy naa ni [00:00:22] Bigger than mavin don't be funny [00:00:24] Dem dey feel me from okoko'maiko [00:00:27] Down to Asia Colombia calling [00:00:29] If na for money we get am plenty [00:00:31] Ask me for money whenever you see me [00:00:34] Another reason when dem go dey feel me [00:00:36] And dem go dey twale when I show for T V [00:00:39] Ooh ooooh ooh oh [00:00:40] Who do this thing wey dey make dem say aaay [00:00:43] Ooh ooooh ooh oh [00:00:45] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay [00:00:48] You know we get the master [00:00:50] Plan to make the money pile up [00:00:52] Look what you made me do [00:00:53] You know they say we never die we multiply [00:00:56] Look what you made me do [00:00:58] Up to something no be small thing [00:01:00] The bank is calling more money piling [00:01:03] This na sure thing we are balling [00:01:05] So exciting nwa'nne iwa ta'go [00:01:08] Mavin [00:01:09] Some people just dey make mouth [00:01:11] But their money na audio [00:01:12] We no dey see am at all o [00:01:14] We're getting moolah but we can't shout [00:01:15] Na why your baby dey call o [00:01:16] No messy we still dey balling [00:01:18] We no dey force 'cos still we run it [00:01:21] We call shot keep it on a hundred [00:01:23] And go tell your bank to come borrow money [00:01:26] And tell your girls it's time to come jolly yaay yaay [00:01:29] Don't show up if you ain't gat money [00:01:31] Paid my bills so when you're paying cash only [00:01:33] Out of the road so we stepping out the jet [00:01:36] Everybody feeling good giving glory to the most high [00:01:38] The money long so we burn till the sun down [00:01:41] Na celebration we dey 'pon it all night [00:01:43] Some people they just dey hate dem wan turn off we light [00:01:46] But you know for mavin no shaking oh [00:01:48] Ooh ooooh ooh oh [00:01:50] Who do this thing wey dey make dem say aaay [00:01:53] Ooh ooooh ooh oh [00:01:55] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay [00:01:58] You know we get the master [00:01:59] Plan to make the money pile up [00:02:01] Look what you made me do [00:02:02] You know they say we never die we multiply [00:02:06] Look what you made me do [00:02:08] Up to something no be small thing [00:02:10] The bank is calling more money piling [00:02:12] This na sure thing we are balling [00:02:15] So exciting nwa'nne iwa ta'go [00:02:18] Mavin mavin [00:02:19] No time for no dulling on the way up [00:02:22] Plenty durty fit to 'cause you plenty hold up [00:02:24] As you can see Don Jazzy got me turnt up [00:02:26] And nothing can stop me I'm all the way up [00:02:29] To to tooban I be running every city [00:02:31] All the fine girls steady ringing at we Celli [00:02:33] Hot stuff now we gbo'na feli feli [00:02:36] And when you hear the bass feel the rumble na your belly [00:02:38] It's been a long time coming no be mai mai [00:02:40] When you hear the music keep it trending no be mai mai [00:02:42] Money stacked up to the ceiling no be mai mai [00:02:45] You making noise all we do window spending [00:02:46] No be mai mai [00:02:47] Ooo [00:02:48] The people sweating they feel the heating [00:02:51] We in the kitchen the something cooking [00:02:53] No baking soda the game is over [00:02:55] We sitting on top iwa'nne iwa ta'go [00:02:58] Ooh ooooh ooh oh [00:03:00] Who do this thing wey dey make dem say aaay [00:03:03] Ooh ooooh ooh oh [00:03:04] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay [00:03:07] You know we get the master [00:03:09] Plan to make the money pile up [00:03:11] Look what you made me do [00:03:12] You know they say we never die we multiply [00:03:15] Look what you made me do [00:03:17] Up to something no be small thing [00:03:20] The bank is calling more money piling