• 转发
  • 反馈

《Final》歌词


歌曲: Final

所属专辑:Latest Nigerian Hit Tracks. Vol. 2

歌手: WizKid

时长: 02:40

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Final

Final - WizKid[00:00:00]

Written by:Wizkid[00:00:01]

I get girl for my yard[00:00:09]

Wey get big big[00:00:11]

Baka wey dey make me feel amazing gal[00:00:11]

I get one wey dey give me things I need[00:00:14]

Ah hahn hahn[00:00:16]

I get one wey dey make me feel nice[00:00:19]

She slow dance I no fit leave am girl[00:00:21]

I get one wey one give me kids[00:00:23]

And leave ah hahn hahn[00:00:25]

But my gbedu is final[00:00:27]

Wizzy baby Baba Nla[00:00:29]

My girl wear designer[00:00:31]

Everything wey I give am final ey yeh[00:00:34]

I no like wahala[00:00:37]

But Wizzy baby Baba Nla[00:00:38]

Say my gbedu is final[00:00:41]

When me drop[00:00:43]

Everybody no dey tire ey yeh[00:00:43]

All of the girls go do anything for my love[00:00:45]

All of the boys go do anything for the money[00:00:47]

Dem dey dance to my music[00:00:50]

Dem dey show me love[00:00:51]

Girls wanna touch wanna love[00:00:52]

They want the loving[00:00:53]

You know say I got one life[00:00:53]

Make I live am[00:00:55]

See I don try[00:00:56]

Hustle hustle for street I no lie[00:00:58]

Now see me[00:01:00]

I don dey chop life[00:01:01]

But my gbedu is final[00:01:04]

The girls dem like wear designer[00:01:06]

Wizzy baby kill the beat[00:01:08]

I no dey tire[00:01:09]

When the gbedu drop for club[00:01:10]

It's final oh oh[00:01:11]

My girl dey make me lose my mind eh[00:01:13]

I give her what she need[00:01:15]

My girl dey make me lose my mind eh[00:01:17]

Another girl I no dey see[00:01:20]

But my gbedu is final[00:01:22]

Wizzy baby Baba Nla[00:01:24]

My girl wear designer[00:01:26]

Everything wey I give am final ey yeh[00:01:28]

I no like wahala[00:01:31]

But Wizzy baby Baba Nla[00:01:33]

Say my gbedu is final[00:01:35]

When it drop[00:01:37]

Everybody no dey tire ey yeh[00:01:38]

Who's got the key to my Beamer[00:01:40]

I say who am I[00:01:42]

The girl dem sugar[00:01:43]

Call me the girl dem sugar[00:01:45]

No one badder[00:01:46]

Number one no one madder[00:01:47]

I say who's got the key to my limo[00:01:49]

I say who am I[00:01:51]

The girl dem dada[00:01:52]

Call me the girl dem dada[00:01:54]

I run everything don dada eyy[00:01:55]

But my gbedu is final[00:01:59]

Wizzy baby Baba Nla[00:02:01]

My girl wear designer[00:02:03]

Everything wey I give am final ey yeh[00:02:05]

I no like wahala[00:02:08]

But Wizzy baby Baba Nla[00:02:10]

Say my gbedu is final[00:02:12]

When it drop[00:02:14]

Everybody no dey tire ey yeh[00:02:15]