• 转发
  • 反馈

《Mad over You》歌词


歌曲: Mad over You

所属专辑:Naija Music Vibes 2017, Vol 1.

歌手: Runtown

时长: 03:36

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Mad over You

Mad over You - Runtown[00:00:00]

Written by:Adrenaline Vibes[00:00:01]

Ghana girl say she wan marry me o[00:00:22]

I hope say she sabi cook waakye[00:00:26]

Hope your love go sweet pass shito[00:00:28]

Baby girl I say[00:00:31]

I say your body na killer oh[00:00:32]

I fit to die on your body only on your body[00:00:35]

That girl for the corner[00:00:42]

Tell somebody make them call am o[00:00:43]

Way she dey whine am I see fire for her body o[00:00:46]

And if she follow me go na enjoyment go kill am o[00:00:51]

Baby girl you bad oh[00:00:58]

Girl the way you whine[00:01:00]

I dey mad over you girl[00:01:02]

I dey mad over you girl[00:01:04]

Say you are my woman eh eh[00:01:06]

My super woman[00:01:09]

I dey mad over you girl[00:01:11]

I dey mad over you girl[00:01:13]

If I sing for you you go love me oh[00:01:35]

Baby love me non stop I will love you nonstop[00:01:37]

Always kiss you ontop baby o[00:01:40]

All over the world wan wa mi oo[00:01:44]

Play the music nonstop[00:01:46]

Tell them dance to my song[00:01:47]

Tell them shake bum bum[00:01:49]

Ohweh[00:01:51]

That girl for the corner[00:01:54]

Tell somebody make them call am o[00:01:55]

Way she dey whine am I see fire for her body o[00:01:59]

And if she follow me go na enjoyment go kill am o[00:02:03]

Baby girl you bad oh[00:02:09]

Girl the way you whine[00:02:11]

I dey mad over you girl[00:02:14]

I dey mad over you girl[00:02:16]

Say you are my woman eh eh[00:02:18]

My super woman[00:02:20]

I dey mad over you girl[00:02:23]

I dey mad over you girl[00:02:25]

Ghana girl say she wan marry me o[00:02:46]

I hope say she sabi cook waakye[00:02:49]

Hope your love go sweet pass shito[00:02:51]

Baby girl I say[00:02:55]

I say your body na killer oh[00:02:56]

I fit to die on your body only on your body[00:02:58]