所属专辑:Africa for Africa
歌手: Femi Kuti
时长: 04:34
Dem Bobo - Femi Kuti (菲米·库堤)[00:00:00]
Written by:Fémi Anikulapo Kuti[00:00:14]
Yesterday Dem tell us sey[00:00:28]
Sey today na we go gain[00:00:30]
So we struggle suffer dey[00:00:33]
For this new democratic change[00:00:36]
But the truth of the matter be sey[00:00:38]
Dem disguise another way[00:00:41]
To continue their crooked ways[00:00:44]
Oh Yes[00:00:47]
Dem bobo[00:00:48]
Dem bobo bobo your mama[00:00:49]
Dem bobo bobo your papa[00:00:52]
Dem bobo bobo your mama[00:00:55]
Dem bobo bobo your papa[00:00:57]
Dem bobo like them bobo your grandmama[00:01:00]
Dem bobo bobo your grandpapa[00:01:03]
Dem bobo bobo the market women[00:01:06]
Dem bobo bobo you journalist[00:01:08]
The human right activists[00:01:12]
In the name of democracy[00:01:15]
Dem bobo your mama ahahaha ahaha[00:01:17]
For tomorrow they make us wait[00:01:49]
Then again we wait in vain[00:01:52]
So many troubles in the rain[00:01:55]
To make this a proper mighty change[00:01:58]
But the truth of the matter be sey[00:02:00]
Dem disguise another way[00:02:03]
To continue their crooked ways[00:02:06]
Oh yes[00:02:08]
Dem bobo[00:02:10]
Dem bobo bobo your mama[00:02:11]
Dem bobo bobo your papa[00:02:14]
Dem bobo bobo your mama[00:02:16]
Dem bobo bobo your papa[00:02:19]
Dem bobo like them bobo your grandmama[00:02:22]
Dem bobo bobo your grandpapa[00:02:25]
Dem bobo bobo the market women[00:02:27]
Dem bobo bobo you journalist[00:02:30]
The human right activists[00:02:33]
In the name of democracy[00:02:37]
Bobo your mama[00:02:39]
Dem bobo bobo your papa[00:02:41]
Dem bobo bobo your mama ahahaha ahaha[00:02:44]