所属专辑:Best of Femi Kuti
歌手: Femi Kuti
时长: 06:08
97 - Femi Kuti (菲米·库堤)[00:00:00]
The time don come for me to talk[00:01:01]
Before I talk make I thank everyone[00:01:07]
For the support you na give my family[00:01:15]
During our troubles you my friends[00:01:21]
Una dey with me[00:01:25]
Ninety-seven[00:01:27]
I shall never forget[00:01:29]
Ninety-seven[00:01:34]
The pain the sorrow the stress[00:01:36]
I want to thank you my friends[00:01:41]
I want to thank you my friends[00:01:45]
Jigbolo Jigbolo Jigbolo [00:02:21]
Jigbolo Jigbolo Jigbolo [00:02:24]
Oh yes I remember[00:02:27]
The day all of us we gathered[00:02:30]
To pay our respect to the one and only Fela[00:02:34]
We carry am go him house[00:02:41]
Before him spirit go for Eledumare Palace I say[00:02:43]
Together we waka[00:02:47]
To carry Fela oh[00:02:51]
For those wey no know[00:02:53]
Na that day them know[00:02:55]
Say the people them love Fela oh[00:02:57]
Together we waka[00:03:00]
To carry Fela oh[00:03:04]
From TBS we waka[00:03:06]
Reach Ikeja waka[00:03:08]
Seven hours waka[00:03:10]
Just to carry Fela[00:03:11]
Together we waka[00:03:13]
To carry Fela oh[00:03:17]
The young and the old[00:03:20]
The strong and the weak[00:03:21]
The rich and the poor[00:03:23]
Them gather to carry Fela[00:03:24]
Together we waka[00:03:26]
To carry Fela oh[00:03:30]
And then we want start to relax[00:03:32]
We no know our problems just start[00:03:36]
From no where we hear[00:03:39]
Cousin Fran just pas[00:03:43]
Just like that she die[00:03:46]
We start to wonder why[00:03:49]
Enough is enough[00:03:52]
The people start to talk[00:03:56]
The problems don too much[00:03:59]
As we start to relax[00:04:02]
Again and then suddenly we hear[00:04:04]
Na the matter of my sister Sola[00:04:13]
Come make all of us weak for body[00:04:16]
Again we asked ourselves why[00:04:20]
For she was too young to die[00:04:23]
As we dey cry na so we dey try[00:04:27]
Dou struggle to save our life[00:04:30]
The doctors themselves them dey lie[00:04:33]
Them want to get money to survive[00:04:37]
The thing wey dey pain me pass[00:04:40]
Na the way she suffer before she died[00:04:43]
Na so them dey cut cut[00:04:47]
Dey chook chook[00:04:49]
Making experiment with human life[00:04:50]
Ninety-seven ninety-seven [00:04:54]
My sister Sola oh Oh Oh [00:04:56]
Ninety-seven ninety-seven [00:05:05]
I shall never forget[00:05:08]
Ninety-seven Ninety-seven[00:05:11]
I shall never forget[00:05:15]
Jigbolo Jigbolo Jigbolo [00:05:50]
Jigbolo Jigbolo Jigbolo [00:05:53]
Jigbolo Jigbolo Jigbolo [00:05:56]
Oh yes I remember[00:05:59]