所属专辑:Seyi or Shay
歌手: Seyi Shay
时长: 03:24
Jangilova (Clean) - Seyi Shay[00:00:00]
It's del B on the beat[00:00:24]
The love I get for you e double times 2[00:00:27]
Somebody go wound o e fi fail[00:00:31]
Baby baby boo nobody but you[00:00:35]
No even think am o[00:00:39]
On to say[00:00:41]
Baba Janeti o[00:00:42]
Tell me sey e dey love o[00:00:44]
Sey nah him first come first o[00:00:46]
Wetin him do one thing[00:00:48]
Me sefi dey love o[00:00:50]
Many people dey talk e yeh baby na you o oo[00:00:51]
Believe me[00:00:57]
Sey the love I get for[00:00:58]
You o no be man made o[00:00:59]
E be jangilova[00:01:02]
Haha chai baby[00:01:04]
The love I get for[00:01:06]
You o believe me no be here o[00:01:07]
E be jangilova[00:01:10]
Baby o the love[00:01:13]
I get for you chai no be small o[00:01:14]
E be jangilova[00:01:17]
Baby boo the love[00:01:20]
I get for you o no be fake o[00:01:22]
E be jangilova[00:01:25]
Hey baby believe[00:01:29]
O believe o no be fake o chai[00:01:31]
Many have come and go[00:01:37]
But me am here to stay[00:01:39]
To serve you as my king o Hey[00:01:41]
My heart dey beat for[00:01:45]
You body dey shake for you[00:01:47]
Who wan sey no be you o[00:01:49]
On to sey[00:01:52]
Baba Janet o[00:01:53]
See na him dey love o[00:01:54]
See nah him first come first o[00:01:56]
Sey one thing do one thing ehhh[00:01:58]
Sey the love I get for[00:02:01]
You o no be man made o[00:02:02]
E be jangilova[00:02:05]
Hahaa chai baby[00:02:07]
The love I get for[00:02:09]
You o believe me no be here o[00:02:10]
E be jangilova[00:02:12]
Baby o the love[00:02:16]
I get for you chai no be small o[00:02:17]
E be jangilova[00:02:20]
Baby boo the love[00:02:23]
I get for you o no be fake o[00:02:25]
E be jangilova[00:02:28]
The love I get for[00:02:48]
You baby mo no be here o[00:02:49]
E be jangilova[00:02:52]
Ha hey hey hey baby[00:02:54]
The love I get for[00:02:56]
You o o no be man made o[00:02:57]
E be jangilova[00:03:00]
Baby believe me sey the love[00:03:02]
I get for you o chai[00:03:04]
Body o my body e be jangilova[00:03:06]
Na from o na from apple o[00:03:09]
The love I get for you o o na divine o[00:03:11]
E be jangilova[00:03:15]