• 转发
  • 反馈

《M.O.N.E.Y》歌词


歌曲: M.O.N.E.Y

所属专辑:Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1

歌手: Timaya&Flavour

时长: 03:51

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

M.O.N.E.Y

M.O.N.E.Y - Timaya/Flavour[00:00:00]

Written by:Enetimi Alfred Odon[00:00:00]

Every night and day the boy dey fly to dubai[00:00:16]

All the way from naija to just go flenjor for dubai[00:00:20]

I travel to America just to go charge my phone[00:00:24]

Bad belle people make una leave me alone heh[00:00:28]

I say when money no dey[00:00:32]

People dey carry me play[00:00:34]

When money no dey[00:00:36]

Everybody run away[00:00:38]

I say when money no dey no no no[00:00:40]

People dey use me dey play[00:00:42]

When money no dey[00:00:44]

Nobody look at my face[00:00:46]

Orugo[00:00:50]

Them feeling them feeling them feeling[00:00:51]

Them feeling them feeling the boy[00:00:53]

The ladies the ladies the ladies[00:00:55]

The ladies them wanting the boy[00:00:56]

When the going is too damn good[00:00:59]

Many many people will be your friend[00:01:03]

I say when money no dey[00:01:07]

People dey carry me play[00:01:09]

When money no dey[00:01:11]

Everybody run away[00:01:13]

I say when money no dey no no no[00:01:15]

People dey use me dey play[00:01:17]

When money no dey[00:01:19]

Nobody look at my face[00:01:21]

Heh them say me I dey craze[00:01:24]

If you get money make you spend am brother hey hey[00:01:35]

Oya make you dey turn nunu work uh my sister hey hey[00:01:39]

Na once in a while we suppose to dey jolly hey hey[00:01:43]

Oya yankulu yankulu dancey my sheri oh oh[00:01:47]

Onye olima[00:01:50]

When money nor dey[00:01:50]

Everybody abobosom[00:01:52]

I say when money nor dey[00:01:54]

My guy odi oyi wun[00:01:56]

Abrukutu mami[00:01:58]

To eat oh na bad thin I tell you[00:02:00]

Tonight na flavour timaya oh[00:02:01]

Egberipapa one of bayelsa[00:02:03]

When money nor dey[00:02:06]

Umu wain abosom[00:02:08]

I say when money nor dey[00:02:10]

I love you I love you gbunam nunu[00:02:11]

Akrikata dance hey baby[00:02:13]

If you want to touch wete ego nu[00:02:15]

Tonight na flavour timaya oh[00:02:17]

Egberipapa one of bayelsa[00:02:19]

Dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling the boy[00:02:21]

The ladies the ladies the ladies the ladies dem wan touch the boy[00:02:25]

When I sing say when money nor dey[00:02:28]

Everybody run away[00:02:31]

Nobody wan stay[00:02:33]

Just because money nor dey[00:02:35]

Now money don dey oh no no[00:02:37]

And friend dem be come my way[00:02:39]

People dem wan stay hey[00:02:41]

Nor be me you go use play[00:02:43]

I say when money nor dey[00:02:45]

Everybody run away[00:02:47]

When money nor dey[00:02:49]

Everybody run away[00:02:51]

I say when money nor dey oh no no no[00:02:53]

When money nor dey[00:02:57]

People dema run away[00:02:59]

Ahan[00:03:01]

Now tell us[00:03:02]

Spiritual[00:03:03]

Now the boy soft mehn[00:03:04]

When money nor dey[00:03:24]

Dem dey carry me play[00:03:26]

When money nor dey[00:03:28]

Everybody run away[00:03:30]

When money nor dey oh no no no[00:03:32]

Oh no no no oh no no no[00:03:36]

Suka sound[00:03:46]