所属专辑:Best Of Timaya
歌手: Timaya
时长: 04:09
Dem Mama - Timaya[00:00:00]
I say they done come[00:00:01]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:00:02]
Nothing we do them[00:00:05]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:00:07]
Nigeria na my country oh[00:00:10]
Bayelsa na my state oh[00:00:12]
This na reality[00:00:15]
Well e bin happen for Bayelsa oh[00:00:16]
Nineteen ninety nine oh[00:00:19]
I swear I no go forget am oh[00:00:21]
When them kill the people oh[00:00:24]
And they make the children them orphans oh[00:00:26]
Any time wey I think am oh[00:00:28]
Water dey pour from my eyes oh[00:00:31]
Somebody say make I leave am oh[00:00:33]
But I say me I must talk am oh[00:00:35]
I say them don kill them mama eh eh eh[00:00:38]
Them don kill them papa eh[00:00:40]
I say them don kill them mama[00:00:42]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:00:44]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:00:47]
Them mama eh ah[00:00:50]
Wetin we go do iyo[00:00:52]
Do iyo[00:00:54]
Say do iyo[00:00:55]
Na so them march dey go iyo[00:00:56]
Ten thousand soldiers for road iyo[00:00:58]
Ask them where them dey go[00:01:01]
Them say them dey go Bayelsa oh[00:01:03]
Which place for Bayelsa[00:01:05]
One village they call Odi oh[00:01:08]
Na I'm them enter our village[00:01:10]
And rape our young girls[00:01:11]
And make us homeless oh chai[00:01:13]
Them kill our mama iyo[00:01:15]
Them kill our ppaa iyo[00:01:17]
Them kill our brothers[00:01:19]
Them kill our sisters[00:01:21]
And make us homeless oh[00:01:22]
Wetin we go do iyo[00:01:24]
Do iyo[00:01:26]
Say do iyo[00:01:27]
Everybody dey cry oh[00:01:28]
I say government them bad oh[00:01:31]
I say them don kill them mama eh eh eh[00:01:33]
Them don kill them papa eh[00:01:36]
I say them don kill them mama[00:01:38]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:01:39]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:01:42]
Them mama eh ah[00:01:46]
Wetin we go do iyo[00:01:47]
Do iyo[00:01:49]
Say do iyo[00:01:50]
I don die oh[00:01:52]
Ehh[00:01:53]
Poverty no good at all oh chai[00:01:54]
Everyday for Nigeria[00:01:57]
Na so the people them dey die oh[00:01:58]
Eeeehhh our government oh[00:02:00]
Oohhh[00:02:02]
Na why una make us dey cry oh[00:02:03]
Oooh everyday for Nigeria[00:02:05]
Na so the people dem dey die oh[00:02:08]
Them commot for house for morning oh[00:02:10]
Money no dey for your hand oh[00:02:12]
Police go stop you for road[00:02:15]
Them go collect the one wey you get oh[00:02:16]
Them lay allegation for your head oh[00:02:19]
For wetin you no do iyo[00:02:22]
Before you go know[00:02:24]
My brother you don dey inside cell oh[00:02:25]
I say them don kill them mama eh eh eh[00:02:28]
Them don kill them papa eh[00:02:31]
I say them don kill them mama[00:02:33]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:02:35]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:02:38]
Them mama eh ah[00:02:41]
Wetin we go do iyo[00:02:43]
Do iyo[00:02:45]
Say do iyo[00:02:46]
I say they done kill them mama eh[00:02:47]
Done kill them papa eh[00:02:50]
I say them don kill them mama[00:02:52]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:02:53]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:02:56]
Them mama eh ah[00:02:59]
Wetin we go do iyo[00:03:01]
Do iyo[00:03:03]
I say them don kill them mama eh eh eh[00:03:05]
Them don kill them papa eh[00:03:08]
I say them don kill them mama[00:03:10]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:03:12]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:03:15]
Them mama eh ah[00:03:18]
Wetin we go do iyo[00:03:19]
Do iyo[00:03:21]
Say do iyo[00:03:23]
I say them don kill them mama eh eh eh[00:03:24]
Them don kill them papa eh[00:03:27]
I say them don kill them mama[00:03:29]
Them papa them mama them papa them mama eh[00:03:30]
I say they done kill them mama eh them papa eh ah[00:03:33]
Them mama eh ah[00:03:37]
Wetin we go do iyo[00:03:38]
Do iyo[00:03:40]
Everybody everybody[00:03:42]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:03:44]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:03:48]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:03:53]
Iyo iyo iyo iyo iyo iyo[00:03:57]