• 转发
  • 反馈

《Niger Delta》歌词


歌曲: Niger Delta

所属专辑:No Longer At Ease

歌手: Nneka

时长: 03:22

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Niger Delta

Niger Delta - Nneka[00:00:00]

Dem come fish our water empty[00:00:11]

Dem come chop our oil plenty[00:00:15]

Come take resources away[00:00:20]

Come take all our riches[00:00:25]

Dem come use us as dem store[00:00:29]

For raw material to make them rich[00:00:34]

Oh brother brother bross wetin[00:00:38]

Sister sister sis[00:00:44]

Wetin we dey do the the the[00:00:47]

Wetin we dey do dem thief thief[00:00:49]

Where we dey wen dem own own us[00:00:52]

What we sow na I we go reap[00:00:54]

Wetin we dey do the the the[00:00:57]

Wetin we dey do dem thief thief[00:00:59]

Where we dey wen dem own own us[00:01:01]

What we sow na I we go reap[00:01:04]

Tell me wetin I go do[00:01:08]

'Cause I dey loss in d sins[00:01:13]

In d flesh of d world[00:01:15]

Lord forgive wouldn't save[00:01:18]

My soul from dying[00:01:23]

Kai oga suffri oh oga suffri oh [00:01:26]

Oga suffri oh[00:01:31]

It don teh wen u dey do me like dis[00:01:33]

Oh but right now[00:01:41]

I no go take am no more[00:01:43]

I go open my mouth [00:01:45]

Go tell you wetin I dey feel[00:01:47]

Wetin we dey do the the the[00:01:50]

Wetin we dey do dem thief thief[00:01:52]

Where we dey wen dem own own us[00:01:54]

What we sow na I we go reap[00:01:57]

Wetin we dey do the the the[00:01:59]

Wetin we dey do dem thief thief[00:02:01]

Where we dey wen dem own own us[00:02:04]

What we sow na I we go reap[00:02:06]

See tell me see wen we notice [00:02:12]

See wetin dem do us[00:02:18]

Where dem come take us [00:02:20]

Dem take us go iyunda[00:02:23]

Use as dem slave[00:02:25]

Wetin we do dem[00:02:30]

Wetin dem do us[00:02:39]