所属专辑:Afrobeat Winter 2016: Essential, Vol. 2:
歌手: Mr Eazi
时长: 03:18
Leg Over - Mr Eazi[00:00:00]
Written by:Oluwatosin Mr.eazi Ajibade[00:00:00]
Zaga Dat[00:00:00]
Ym bam body dan tat[00:00:01]
It's Your Boy Eazi[00:00:04]
My baby dey confuse me with her bum bum[00:00:06]
Wey she get a guy wey dey send her money from London[00:00:11]
She dey see me like a johnny just come[00:00:17]
When monkey dey work eh[00:00:21]
Baboon e just dey chop[00:00:23]
Me I go chop all the wash eh[00:00:26]
As long as you give me my portion[00:00:28]
Baby make you no dey rush eh[00:00:31]
Abeg make you treat me with caution[00:00:33]
Leg over[00:00:38]
My baby gimme leg over ahn ahn[00:00:39]
Hang over[00:00:43]
E be she dey gimme hang over eh eh[00:00:44]
Leg over[00:00:48]
My mama give me leg over eh eh[00:00:49]
Game over[00:00:52]
She dey come gimme game over[00:00:54]
Eh eh[00:00:56]
I dey confuse oh oh oh[00:00:56]
I dey confuse[00:00:58]
When you turn around[00:00:58]
Baby you dey make I confuse ooo[00:00:59]
You know I like a cameroon[00:01:01]
You mesmerize the boy and baby make I confuse[00:01:03]
Commando you be commando[00:01:06]
You dey command the boy with overload[00:01:08]
Yeh yeh I no fit stand alone[00:01:11]
I must call my guy before rack dey hook[00:01:13]
Me I go chop all the wash eh[00:01:16]
As long as you give me my portion[00:01:17]
Baby make you no dey rush eh[00:01:20]
Abeg make you treat me with caution[00:01:22]
Leg over[00:01:27]
My baby gimme leg over ahn ahn[00:01:28]
Hang over[00:01:32]
E be she dey gimme hang over eh eh[00:01:33]
Leg over[00:01:37]
My mama give me leg over eh eh[00:01:38]
Game over[00:01:41]
She dey come gimme game over[00:01:43]
Eh eh[00:01:45]
It's your Boy Eazi[00:01:52]
My baby dey distract me o with her bum bum[00:01:54]
Wey she get a guy wey dey send her money from London[00:01:59]
She dey see me like a Johnny just Come[00:02:05]
When monkey dey work eh[00:02:09]
Baboon e just dey chop[00:02:11]
Me I go chop all the wash eh[00:02:14]
As long as you give me my portion[00:02:16]
Baby make you no dey rush eh[00:02:19]
Abeg make you treat me with caution[00:02:21]
Leg over[00:02:25]
My baby gimme leg over ahn ahn[00:02:27]
Hang over[00:02:30]
E be she dey gimme hang over eh eh[00:02:32]
Leg over[00:02:35]
My mama give me leg over eh eh[00:02:37]
Game over[00:02:40]
She dey come gimme game over[00:02:42]
I dey confuse oh oh oh[00:02:44]
I dey confuse[00:02:46]
When you turn around[00:02:46]
Baby you dey make I confuse ooo[00:02:47]
You Douala like a a Cameroon[00:02:49]
You mesmerize the boy and baby make I confuse[00:02:51]
Commando[00:02:54]
You be commando[00:02:55]
You dey command the boy with overload[00:02:56]
Yeh[00:02:58]
Commando[00:02:59]
You dey command the boy with overload[00:02:59]
Yeh yeh I no fit stand alone[00:03:02]
I must call my guy before rendezvous[00:03:04]