所属专辑:Outside
歌手: Burna Boy
时长: 03:51
Ye - Burna Boy[00:00:00]
Ohh baby your body's so fine[00:00:00]
Ohh baby your body's so fine[00:00:05]
Ohh baby your body's so fine[00:00:10]
Ohh baby your body's so fine[00:00:14]
Oluwaburna o ehn ehn[00:00:18]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:00:20]
Ye ye ye ye o ye ehn ehn[00:00:23]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:00:25]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:00:27]
Ye ye ye ye ye o[00:00:31]
Ye ehn eh[00:00:33]
Ye ye ye ye ye[00:00:35]
Ye ye ye ye ye o[00:00:36]
This one na gbedu wey dey ja pata[00:00:38]
Me I no get time I dey dagbada[00:00:43]
Dada cover my face[00:00:47]
Calling me lagbaja[00:00:49]
Biggie man wey no dey wear agbada[00:00:53]
Ahn Ahn Ad libs[00:00:56]
My n**ga what's it gon' be[00:00:57]
G Wagon or de Bentley[00:01:00]
The gyaldem riding with me[00:01:02]
I no fit[00:01:04]
Die for nothing[00:01:05]
My n**ga what's it gon' be[00:01:07]
G Wagon or de Bentley[00:01:09]
The gyaldem riding with me[00:01:11]
I no fit[00:01:14]
Die for nothing[00:01:15]
Ah[00:01:17]
Make you know say[00:01:18]
Anything wey you do[00:01:19]
Dem must comentate I can't coman kill myself[00:01:20]
So anything wey I dey do[00:01:23]
I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself[00:01:24]
Plenty plenty plenty suffer wey we face[00:01:27]
Just to make sure money dey[00:01:31]
But my people dem go say[00:01:33]
I no want kpai[00:01:34]
I no want die[00:01:35]
I no want kpeme[00:01:37]
I want enjoy[00:01:38]
I want chop life[00:01:39]
I want buy motor[00:01:40]
I want build house[00:01:41]
I still want turn up[00:01:43]
Ad libs[00:01:44]
My n**ga what's it gon' be[00:01:45]
G Wagon or de Bentley[00:01:47]
The gyaldem riding with me[00:01:49]
I no fit[00:01:52]
Die for nothing[00:01:53]
My n**ga what's it gon' be[00:01:54]
G Wagon or de Bentley[00:01:57]
The gyaldem riding with me[00:01:59]
I no fit[00:02:01]
Different things dem happening[00:02:03]
Schemes and packaging[00:02:04]
In er one night 4 shows am juggling[00:02:05]
Flow like the ocean[00:02:08]
My boat am paddling[00:02:09]
Shout out shina peller[00:02:10]
That's my bro my family[00:02:11]
When it comes to money[00:02:14]
I dey concentrate[00:02:15]
Make I tell you straight[00:02:16]
You are not my mate[00:02:17]
If you be commissioner[00:02:18]
I be head of state[00:02:19]
But my people dem go say[00:02:21]
I no want kpai[00:02:22]
I no want die[00:02:23]
I no want kpeme[00:02:24]
I want enjoy[00:02:25]
I want chop life[00:02:26]
I want buy motor[00:02:28]
I want build house[00:02:29]
I still want turn up[00:02:30]
Ad libs[00:02:31]
My n**ga what's it gon' be[00:02:32]
G Wagon or de Bentley[00:02:35]
The gyaldem riding with me[00:02:37]
I no fit[00:02:39]
Die for nothing[00:02:40]
My n**ga what's it gon' be[00:02:42]
G Wagon or de Bentley[00:02:44]
The gyaldem riding with me[00:02:46]
I no fit[00:02:49]
Die for nothing[00:02:50]
Ohh baby your body's so fine[00:02:51]
Oluwaburna[00:02:55]
Ohh baby your body's so fine[00:02:56]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:02:58]
Ye ehn ehn[00:03:01]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:03:02]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:03:04]
Ye ye ye ye ye o[00:03:08]
Ye ehn eh[00:03:10]
Ye ye ye ye ye ye[00:03:11]
Ye ye ye ye[00:03:13]
Ye ehn ehn[00:03:15]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:03:16]
Ye ye ye ye ye ye ye[00:03:18]
Ye ye ye ye ye o[00:03:22]
Ye ehn eh[00:03:24]
Ye ye ye ye ye ye[00:03:26]
Ye ye ye ye[00:03:27]
Ohh baby your body's so fine[00:03:29]
Ohh baby your body's so fine[00:03:34]
Ohh baby your body's so fine[00:03:39]
Ohh baby your body's so fine[00:03:44]