• 转发
  • 反馈

《Dem No Go Know》歌词


歌曲: Dem No Go Know

所属专辑:My Everything (the album)

歌手: Mista Seth

时长: 04:18

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Dem No Go Know

Dem No Go Know - Mista Seth[00:00:00]

Eyeh[00:00:05]

Eyeh[00:00:09]

Eyeh[00:00:18]

Papa God I feel you feel you feel you feel[00:00:19]

I dey gbadu you[00:00:22]

Papa God I feel you feel you[00:00:24]

I will never never let you go eyah[00:00:25]

Papa God I feel you feel you feel you feel[00:00:28]

I dey gbadu you[00:00:31]

Papa God I thank you[00:00:33]

Papa God I thank you thank you[00:00:34]

Look from where I came came[00:00:37]

Now come see where I dey dey[00:00:39]

People dey find 'em hard to believe[00:00:41]

Say na you be my redeemer[00:00:43]

Na me wey people think say I no go make 'em[00:00:46]

I just dey fake 'em[00:00:49]

Come see where I dey papa God[00:00:50]

Na your hand dey make 'em so[00:00:52]

You dey make me shine[00:00:55]

Dey make me shine[00:00:57]

I dey look so fly look so fly[00:00:58]

See Dey don dey love me now[00:00:59]

Dey don dey praise me now[00:01:01]

Dey don dey hear me now hear me now[00:01:02]

Everything na you[00:01:04]

Everything na you[00:01:06]

Dem no go know oh[00:01:07]

Dem no go know oh[00:01:08]

Say na you dey do 'em so[00:01:09]

Papa God I feel you feel you feel you feel[00:01:12]

I dey gbadu you[00:01:15]

Papa God I feel you feel you[00:01:17]

I will never never let you go eyah[00:01:19]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:01:21]

I dey gbadu you ah[00:01:24]

Papa God I thank you[00:01:26]

Papa God I thank you thank you[00:01:28]

Dai[00:01:30]

Papa mama brother sister[00:01:30]

Everybody make una come taste and see see[00:01:32]

Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh[00:01:35]

All the thing wey e do on the cross[00:01:39]

Na 'em make me trust am so[00:01:41]

Come give me salvation[00:01:44]

Redemption[00:01:46]

Plus everything eh[00:01:47]

Make me a teacher a preacher and richer[00:01:48]

This one na total package[00:01:51]

I dey feel am oh[00:01:53]

I dey feel am oh[00:01:54]

That’s why I just dey go[00:01:55]

Everything na him[00:01:57]

Everything na him[00:01:59]

Dem no go know oh[00:02:00]

Say na you dey do am so oh[00:02:03]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:02:06]

I dey gbadu you[00:02:09]

Papa God I feel you feel you[00:02:10]

I will never never let you go eyah[00:02:12]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:02:15]

I dey gbadu you ah[00:02:18]

Papa God I thank you[00:02:19]

Papa God I thank you thank you eh[00:02:21]

Wetin e do for me[00:02:24]

Even mouth no go fit explain eyeh[00:02:25]

That’s why I never never never ever ever ever let you go[00:02:28]

Eh[00:02:32]

I just dey shine dey goeyeh[00:02:33]

Dem no fit comprehend[00:02:34]

Dem no believe say[00:02:36]

Na you I know oh[00:02:38]

Everywhere I go[00:02:42]

Devil dey pyante pyante[00:02:43]

Everywhere I dey[00:02:46]

Blessing dey yakapyakpa[00:02:47]

Everywhere I go[00:02:51]

Devil dey pyante pyante[00:02:52]

Everywhere I dey[00:02:55]

Blessing dey yakapyakpa[00:02:56]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:02:59]

I dey gbadu you[00:03:02]

Papa God I feel you feel you[00:03:04]

I will never never let you go eyah[00:03:05]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:03:08]

I dey gbadu you ah[00:03:11]

Papa God I thank you[00:03:13]

Papa God I thank you thank you[00:03:14]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:03:17]

I dey gbadu you[00:03:20]

Papa God I feel you feel you[00:03:21]

I will never never let you go eyah[00:03:23]

Papa God I feel you feel you feel you feel you[00:03:26]

I dey gbadu you ah[00:03:29]

Papa God I thank you[00:03:30]

Papa God I thank you[00:03:32]

Ehh[00:03:34]

Ehhh[00:03:38]

Ehh[00:03:43]

Ehhh[00:03:52]