所属专辑:Invasion
歌手: P-Square
时长: 04:44
Bunieya Enu - P-Square[00:00:00]
As we dey celebrate[00:00:12]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:00:14]
Bunie nu ya Enu[00:00:17]
As we dey celebrate[00:00:19]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:00:21]
Bunie nu ya Enu[00:00:24]
As we dey celebrate[00:00:26]
We thank God oooh[00:00:28]
Baba you too much oooh[00:00:31]
We thank God oooh[00:00:35]
You too much oh you too much oh[00:00:39]
Chei see[00:00:43]
The way we dey spend[00:00:44]
This money no dey fear me (fear me)[00:00:45]
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)[00:00:47]
Ba-ba Back in the days nobody send me[00:00:51]
Now dem come dey near me [00:00:54]
Cause dem want to see me fail[00:00:56]
Thank God its Friday (Friday)[00:00:58]
And I go rock am like my bai-day[00:01:00]
Oh Oh Oh[00:01:03]
I'm so excited (excited)[00:01:05]
So everybody show your style eeh[00:01:08]
As we dey celebrate[00:01:11]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:01:12]
Bunie nu ya Enu[00:01:16]
As we dey celebrate[00:01:18]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:01:20]
Bunie nu ya Enu[00:01:23]
As we dey celebrate[00:01:25]
We Thank God oooh[00:01:27]
Baba you too much oooh[00:01:30]
We thank God oooh[00:01:34]
You too much oh you too much oh[00:01:38]
That's why we celebrate[00:01:41]
Let's celebrate[00:01:42]
Now put your hands in the air[00:01:42]
Wave'em up like you[00:01:45]
Just don't care (care)[00:01:46]
I know sey we pop champagne (eeh)[00:01:46]
Jubilate and no complain oh[00:01:48]
Na so we dey do am everyday[00:01:50]
Kpata Kpata we go kneel down dey pray[00:01:51]
Scatter them [00:01:53]
Dey go start to dey craze oh[00:01:54]
Na wetin remain oh[00:01:55]
Ima no okacha si ma dunine (enu)[00:01:56]
Okacha si ma dunine (enu)[00:02:00]
So make you no mind them oh[00:02:03]
No do gragra no send them oh[00:02:05]
Come join body make we blend them oh[00:02:07]
Make you dey tell them sey[00:02:09]
Thank God its Friday (friday)[00:02:11]
And I go rock am like my bai-day[00:02:13]
Oh Oh Oh[00:02:17]
I'm so excited (excited)[00:02:18]
So everybody show your style eeh[00:02:21]
As we dey celebrate[00:02:24]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:02:26]
Bunie nu ya Enu[00:02:29]
As we dey celebrate[00:02:31]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:02:33]
Bunie nu ya Enu[00:02:36]
As we dey celebrate[00:02:39]
We thank God oooh[00:02:40]
Baba you too much oooh[00:02:43]
We thank God oooh[00:02:47]
You too much oh you too much oh[00:02:51]
That's why we celebrate[00:02:54]
Let's celebrate[00:02:55]
As we dey celebrate we dey jubilate[00:02:56]
Omo no player hating [00:03:00]
Make you no dey underate[00:03:01]
Na we dey calculate You dey speculate[00:03:03]
Me I no send them oh no send then oh[00:03:07]
But thank God it's Friday[00:03:09]
And I go rock am like my bai-day[00:03:12]
Oh Oh Oh Oooh[00:03:16]
I'm so excited (excited)[00:03:17]
So everybody (eeeh)[00:03:20]
Move your body (eeeh)[00:03:22]
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu[00:03:24]
Buni be nu ya Enu As we dey celebrate[00:03:28]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:03:32]
Bunie nu ya Enu[00:03:35]
As we dey celebrate[00:03:37]
We thank God oh Baba you[00:03:39]
Too much ooh (baba you too much)[00:03:43]
We thank God oooh[00:03:46]
You too much oh (I say) you too much oh[00:03:50]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:03:54]
Bunieya Enu As we dey celebrate[00:03:57]
Buni be nu ya Enu Buni be nu ya Enu[00:04:01]
Buni be nu ya eeeh [00:04:04]
As we dey celebrate[00:04:06]
Ima no okacha si ma dunine (enu)[00:04:08]
Okacha si ma dunine (enu)[00:04:12]
Asim no okacha si ma dunine (enu)[00:04:16]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:04:19]
Maka no okacha si ma dunine (enu)[00:04:23]
Okacha si ma dunine (enu)[00:04:26]
Asim no okacha si ma dunine (enu)[00:04:30]
Bunieya Enu Bunieya Enu[00:04:34]