• 转发
  • 反馈

《Sorry Sorry》歌词


歌曲: Sorry Sorry

所属专辑:Best of Femi Kuti

歌手: Femi Kuti

时长: 07:30

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Sorry Sorry

Sorry Sorry -Femi Kuti[00:00:00]

If my eyes no decieve me[00:02:16]

And na true be things my ears dey hear[00:02:20]

Politicians and soldiers make e meeting[00:02:25]

Our country dem wan repair[00:02:29]

Dem dey make like say[00:02:34]

Dem know o know[00:02:36]

Say na dem a spoil our country so[00:02:39]

As dem dey dabaru am dey o[00:02:44]

Na so my people dey follow o o[00:02:48]

I sorry sorry o i sorry for Nigeria [00:02:53]

I sorry sorry o i sorry for Africa[00:02:58]

Sorry sorry o[00:03:03]

I sorry sorry o i sorry for Nigeria [00:03:05]

I sorry sorry o i sorry for Africa[00:03:09]

Sorry sorry o[00:03:13]

As we [never get decided[00:03:15]

Look my friends[00:03:17]

Dem no like to hear word[00:03:23]

Na to dey follow follow follow dem enemies[00:03:28]

Like zombie dem dey go dey march dey go[00:03:31]

Dey fight for other people[00:03:37]

Wey spoil Nigeria so[00:03:39]

These politicians and soldiers[00:03:42]

Dem be one and the same[00:03:44]

No one different [from[00:03:47]

My people no wan know[00:03:49]

But with kind of leaders[00:03:51]

Africa no get hope[00:03:54]

Africans will suffer[00:03:56]

We go suffer reach our bone[00:03:57]

I sorry sorry o i sorry for Nigeria [00:03:59]

I sorry sorry o e gba mi o[00:04:01]

Sorry sorry o[00:04:03]

I sorry sorry o i sorry for Nigeria [00:04:06]

I sorry sorry o i sorry for Africa[00:04:10]

I sorry sorry o e gba mi o[00:04:19]