所属专辑:Nneka... To and Fro
时长: 03:58
Kangpe-Nneka[00:00:00]
So na so I be a condition[00:00:07]
Come make you aje like this[00:00:10]
You say your husband na[00:00:13]
I leave you [00:00:14]
You say I go fit betray[00:00:16]
So na so you dey weak[00:00:19]
As I see you before[00:00:22]
I think say you dey kangpe[00:00:23]
Nothing fit fit shake you [00:00:26]
Nothing fit go fit break you[00:00:29]
But you rake before[00:00:32]
Na you talk say you no[00:00:35]
Go put man before God[00:00:36]
See yourself as you be[00:00:39]
Na you talk say you no[00:00:42]
Go put man before God oh[00:00:43]
As you know God no go[00:00:45]
Give you anything you no[00:00:47]
Go fit deal with[00:00:49]
Na so dem talk the thing en[00:00:51]
No fit kill you[00:00:54]
Na I go make you strong [00:00:55]
It go make you strong[00:00:57]
The thing en no fit kill you na[00:00:58]
I go make you strong[00:01:00]
The thing wey no fit kill you[00:01:02]
It go make you strong[00:01:03]
God no go give you anything you[00:01:06]
No give fit deal with[00:01:08]
You talk say you be big man[00:01:18]
'Cause you fit raise your hand[00:01:21]
Fit beat your pickin' beat your wife [00:01:22]
You sabi Bible well oh[00:01:24]
Dey go church everyday oh [00:01:27]
Notice me or I quench[00:01:30]
Look at me how I bounce[00:01:33]
But na you be the crook[00:01:37]
Na your kind fit open eye kill[00:01:40]
Person misure and abuse him[00:01:42]
419 ole thief basket mouth [00:01:44]
Ojoro but you know how I be[00:01:48]
When wind blow fowl ynash go open very [00:01:53]
Very well oh[00:01:55]
As you know God no go give you anything[00:01:56]
You no go fit deal with[00:01:59]
Na so dem talk the thing en[00:02:02]
No fit kill you[00:02:06]
Na I go make you strong [00:02:06]
It go make you strong[00:02:08]
The thing en no fit kill you na[00:02:10]
I go make you strong[00:02:11]
The thing wey no fit kill you[00:02:13]
It go make you strong[00:02:14]
God no go give you anything you[00:02:17]
No give fit deal with[00:02:19]
As you know God no go[00:02:42]
Give you anything you no go fit deal with[00:02:44]
Na so dem talk [00:02:48]
The thing en no fit kill you[00:02:50]
Na I go make you strong [00:02:52]
It go make you strong[00:02:54]
The thing en no fit kill you na[00:02:55]
I go make you strong[00:02:56]
The thing wey no fit kill you[00:02:58]
It go make you strong[00:03:00]
God no go give you anything you[00:03:03]
No give fit deal with[00:03:04]
As you walk through[00:03:16]
The valley of the shadow of death[00:03:17]
You will fear no evil[00:03:22]
For His rod and His staff are with you[00:03:29]
You have come this far[00:03:33]
To sing your mystery[00:03:36]