• 转发
  • 反馈

《Zamo Zamo(Explicit)》歌词


歌曲: Zamo Zamo(Explicit)

所属专辑:Zamo Zamo (Explicit)

歌手: Phyno&Wande Coal

时长: 04:15

播放 下载lrc歌词 下载纯文本歌词

Zamo Zamo(Explicit)

Zamo Zamo - Phyno/Wande Coal[00:00:00]

Composed by:Wande Coal/Phyno[00:00:01]

Baby you hold me for work o[00:00:18]

Make I enter your life I go love you better o[00:00:22]

Nwa baby cool your temper oh[00:00:26]

If na money or body you want I surrender o[00:00:31]

Zamo Zamo[00:00:34]

Girl I want your loving[00:00:37]

Zamo Zamo[00:00:39]

Zamo Zamo[00:00:43]

If I call you early in the morning[00:00:45]

Make you Zamo Zamo[00:00:47]

Zamo Zamo[00:00:52]

So gi na Ku my heart beat[00:00:54]

Nwa Idi freasher ka flower di na concrete[00:00:55]

Them say you bitter but you come sweet[00:00:58]

I buru exam mgedegide enye mu more s**t[00:01:00]

Anam afukwa otu isi asopuru ndi dude O[00:01:02]

Dikwa ko somunwa mu na no na buhd[00:01:05]

Ife gi na amasim o newe gi iwe cool[00:01:06]

Iza my call mmeyelu gi obimu[00:01:09]

Maka i nenye di boy more light[00:01:11]

Ma idi godi wrong odi mu alright[00:01:13]

Gosi mu ezigbo colour GI ka pure white[00:01:15]

Before mu a turnu onye olu to a house wife[00:01:17]

Nwa as long as you gat me baby I nwero shekin[00:01:19]

Any man ga chu gi kwa ya you're already taken[00:01:21]

Eme foundation ewelu nwayo nwayo wuba dekin[00:01:23]

Nwa afo no GI nwa bu my pino pino in the making[00:01:26]

Oge mu no for you for your love I go sign undertaking[00:01:28]

Baby you hold me for work o[00:01:30]

Make I enter your life I go love you better o[00:01:34]

Love o better o[00:01:37]

Nwa baby cool your temper oh[00:01:39]

Cool your temper o[00:01:42]

If na money or body you want I surrender o[00:01:43]

Zamo Zamo[00:01:46]

Girl I want your loving[00:01:48]

Zamo Zamo[00:01:50]

Istada[00:01:53]

Zamo Zamo[00:01:55]

If I call you early in the morning[00:01:57]

Make you Zamo Zamo[00:01:59]

Zamo Zamo[00:02:04]

Answer answer[00:02:06]

Baby I dey beg you make you answer[00:02:08]

Answer answer[00:02:10]

Baby I dey beg you make you answer[00:02:12]

Since I don dey call you no dey answer[00:02:15]

Iskaba you you don't need a bouncer[00:02:17]

Michael Jackson I go be your dancer[00:02:19]

Plenty girls but na you win the bonanza[00:02:21]

Shey you no dey see say wewear white[00:02:24]

Shey you no dey see say WC and Phyno dikwa alright[00:02:27]

Drigda[00:02:31]

Give me money[00:02:32]

Anything you want e no go pass by[00:02:33]

We no dirty[00:02:37]

Baby shey you no dey see say you wear white[00:02:37]

Odinaka[00:02:42]

Odi di naka[00:02:42]

Ifunaya[00:02:44]

Afigi naya[00:02:45]

Odinaka[00:02:46]

Odi di naka[00:02:47]

Ifunaya[00:02:48]

Afigi naya[00:02:49]

Sugar sugar baby[00:02:50]

One pa you go carry baby[00:02:53]

Two pa you carry meji[00:02:55]

Make I come teach you like a lady o[00:02:57]

Baby you hold me for work o[00:03:00]

Hold me that work o[00:03:02]

Make I enter your life I go love you better o[00:03:04]

Eh love you lover[00:03:06]

Nwa baby cool your temper oh[00:03:09]

If you lover o[00:03:11]

If na money or body you want I surrender o[00:03:13]

Zamo Zamo[00:03:15]

Zamo Zamo[00:03:18]

Zamo Zamo[00:03:20]

Eh Zamo[00:03:23]

Zamo Zamo[00:03:24]

Zamo Zamo[00:03:27]

Zamo Zamo[00:03:29]

Eh Zamo[00:03:32]

Zamo Zamo[00:03:33]

Nna f'ya nwa o gejezu gi aru[00:03:36]

Eheee o gejezu gi aru[00:03:37]

And mu na gi kukaba emena nkuja maka adikwam okay[00:03:39]

Eheee oge erugo to to I na fu ya[00:03:42]

Odinaka Odi di naka Ifunaya Afigi naya[00:03:44]

Odinaka[00:03:49]

Odinaka[00:03:50]

Make you Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo[00:03:51]

Zamo[00:04:01]

Odinaka[00:04:02]

Odinaka[00:04:03]

Zamo[00:04:04]

Zamo[00:04:06]

Odinaka[00:04:07]

Odinaka[00:04:08]

Zamo[00:04:09]

Zamo[00:04:10]

This spice beats[00:04:11]